Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 2:70 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

70 Di priests, Levi pipol and some of di pipol, di singas, di temple guards and di temple workers stay for di town wey dey near Jerusalem; while di remainin Israel pipol stay for di towns wey dia grand-grand papa stay before.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 2:70
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So dem go Samaria kon tell di guards wey dey di gate sey: “Wi go Siria sojas kamp and wi nor si anybody for der; dem run leave all dia horse and donkey and di tent bi as dem leave am.”


Before-before, even wen Saul still bi awa king, yu karry us go fight and God wey bi yor God promise yu sey, yu go lead en pipol as dia king.”


Doz wey first kom back to dia land na: di priests, Levi pipol, doz wey dey work for di temple and some few Israel pipol.


Dis na di pipol wey from Babilon go back to Jerusalem and Judah. And each of dem go back to en town. Dia family dey Babilon since King Nebukadnezzar take dem go der as prisonas.


Di Priest, Levi pipol, doz wey dey guide di gate, doz wey dey sing, di temple savants and evry oda pesin for Israel kon stay for di town. So for di sevent monts, Israel pipol kon start to stay for dia towns.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ