Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 2:69 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

69 Dem give di amount wey dem fit give for di work and di total na: 61,000 pounds for gold, 5,000 pounds for silva and 100 garment for di priests.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 2:69
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen King Solomon don finish di temple work, e kon put all di tins wey David en papa dedikate give God, inside di temple store room: di silva, gold and all di oda tins.


“But for di temple, I don use my pawa gada almost 4,000 tons for gold and 40,000 tons for silva wey dem go take build am. Dem still dey bring many bronze and iron kom. I don still keep wood and stone wey yu go use, but yu go still nid more.


dis tins for di temple work: about 188 tons for gold; 10,000 gold koin, 375 tons for silva; 675 tons for bronze and 3,750 tons for iron.


Wen di pipol rish God Temple for Jerusalem, some among di leaders for each family drop ofrin from dia mind make dem join am take ribuild God Temple for Jerusalem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ