66 Horse na 736, melu na 245,
Evribody wey dey kom, dey bring gold, silva, robes, weapons, spices, horse and mule. And dem dey bring dem kom evry year.
Even doh dem nor kount di men and wimen savant, dem still bi 7,337 wey kom back. Di men and wimen muzicians na 200.
Kamels na 435 and donkey na 6,720.
Dia horse na 736, melu na 245,
Make una obey my laws. Make una nor allow two difren animal sleep togeda. Make una nor plant two difren seed for one whole; or wear klot wey dem use difren material take make.