Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 2:61 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

61 Dis na some among di priests family wey dem nor fit show sey dem bi Israel pipol: Hobaaya, Hakkoz, Barzillai (wey marry one of Barzillai dotas, wey bi Gilead pesin and e kon dey ansa en fada-in-law name.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 2:61
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen David rish Mahanaim, e si Shobi, Nahash pikin and dem kom from Rabbah town for Ammon. E still si Makir wey bi Ammiel pikin wey kom from Lo-Debar and Barzillai wey kom from Rogelim for Gilead.


“But make yu dey kind to Barzillai shidren wey kom from Gilead kon kare for dem, bikos dem dey kind to mi wen I dey run from Absalom, yor broda.


Delaaya, Tobaya and Nekoda shidren-shidren and dem bi 652.


Meremot wey Hakkoz pikin Uriaya born, ripair di next part. While Meshullam wey Meshezabel pikin Berekaya born, do di next part. Na Zadok, wey Baanah born, ripair di oda part.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ