Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 2:59 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

59 Dis na di ones wey kom from Tel-Melah, Tel-Harsha, Kerub, Addon and Imma (aldo dem nor fit show weda dem really kom from Israel tribe), di family na:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 2:59
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem share di tins give di priests akordin to dia family name for di rekord kon give Levi pipol wey don rish and pass twenty years, akordin to di work wey dem give dia group.


All di pipol wey dey work for di temple and Solomon savant shidren-shidren wey kom back, na 392.


Delaaya, Tobaya and Nekoda shidren-shidren and dem bi 652.


Dis na di ones wey kom from Tel-Melah, Tel-Harsha, Kerub, Addon and Imma (even doh sey dem nor fit show weda dem really kom from Israel tribe):


kon gada all di pipol for di first day for di sekond mont. Den dem register di pipol akordin to dia tribe and family; di men wey don rish twenty years and di ones wey old pass so. Dem kount all of dem by names,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ