Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 2:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 Di temple guards (wey bi Shallum, Ater, Talmon, Akkub, Hatita and Shobai shidren-shidren) na 139.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 2:42
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So dem go Samaria kon tell di guards wey dey di gate sey: “Wi go Siria sojas kamp and wi nor si anybody for der; dem run leave all dia horse and donkey and di tent bi as dem leave am.”


Evry gift wey King David, di leaders, doz wey dey lead tazon and hundred sojas dedikate give God, na Shelomit and en relashon dey guide dem for di temple.


Di temple guards wey kom back to Jerusalem na: Shallum, Akkub, Talmon, Ahiman and dia brodas. Na Shallum bi dia leader.


Di temple muzicians (wey bi Asaf shidren-shidren) na 128.


Di pipol wey dey work for di temple, wey kom back from Babilon, dia family na: Ziha, Hasufa, Tabbaot,


Doz wey dey guide di temple (Shallum, Ater, Talmon, Akkub, Hatita and Shobai shidren-shidren) dia family na 138.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ