23 Anatot men na 128,
Netofat men na 56,
Azmavet men na 42,
Anatot men na 128;
Gallim pipol! Make una shaut well-well! Laishah pipol! Make una listin naw. Anatot pipol! Make una ansa!
Jeremaya wey bi Hilkaya pikin, na wetin e profesai, dey dis book. Jeremaya na one among di priests wey dey stay Anatot for Benjamin aria.
Den God tell mi about some men from Anatot wey wont make dem kill mi. Dem don treaten mi sey, “Make yu stop to tok about God, if not, wi go kill yu!”
Anatot and Almon, plus di aria wey dey near der and all of dem na four towns.