Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 10:44 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

44 Na all dis men marry wimen from anoda kountry. Dem divorce dem kon porshu dem and dia shidren kom from Israel.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 10:44
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon kon love many wimen wey kom from oda kountry. Apart from Fero pikin wey bi en wife, e still marry plenty wimen from Hit, Moab, Ammon, Edom and Sidon kountries.


Naw wi must make promise give awa God sey wi go send doz wimen and dia shidren go. Wi go do anytin wey yu and di odas wey dey respet God advise sey make wi do. Wi go do wetin God law kommand.


Jew men dey marry wimen wey bi strenjas, so dem don dirty God pipol wey dey holy and na di leaders and ofisas dey do dis tins pass.


from ashawo wimen wey get sweet mout and doz wey won sleep with yu.


My pikin, why yu go-go give yor love to anoda woman? Wetin make yu like di way anoda man wife bi?


Anoda man wife lip fit sweet like honey and en kiss dey smooth like oil,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ