28 From Bebai family: Jehohanan, Hananaya, Zabbai and Atlai.
From Zattu family: Elioenai, Eliashib, Matanaya, Jerimot, Zabad and Aziza.
From Bani family: Meshullam, Malluk, Adaya, Jashub, Sheal and Jerimot.
Bebai family na 623,
Bebai pikin, Zekaraya from Bebai family, with 28 men;
Baruk wey Zabbai born, ripair di next part go rish where dem dey pass enter Eliashib di high priest house.
Bebai family and dem bi 628;