24 Doz wey dey sing: Eliashib. Di temple guards na: Shallum, Telem and Uri.
So dem go Samaria kon tell di guards wey dey di gate sey: “Wi go Siria sojas kamp and wi nor si anybody for der; dem run leave all dia horse and donkey and di tent bi as dem leave am.”
From Levi family: Jozabad, Shimei, Kelaya (wey dem still dey koll Kelita), Petahaya, Judah and Elieza.
Odas name na: From Parosh family: Ramaya, Izzaya, Malkijah, Mijamin, Eleazar, Makijah and Benaya.