Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 10:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 From Levi family: Jozabad, Shimei, Kelaya (wey dem still dey koll Kelita), Petahaya, Judah and Elieza.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 10:23
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

From Pashhur family: Elioenai, Maaseaya, Ishmael, Netanel, Jozabad and Eleasah.


Doz wey dey sing: Eliashib. Di temple guards na: Shallum, Telem and Uri.


Den wi kon go di temple for di fourt day, measure di gold, silva and di oda tins kon gi-am to Priest Meremot wey Uriaya born. Eleazar wey bi Finehas pikin and two Levi pipol; Jozabad wey Jeshua born and Noadaya wey Binnui born, dey der with am.


Wi still get Shabbetai wey Jozabad born, wey bi oga for di work wey dem dey do outside God Temple.


Afta, Levi pipol wey bi: Jeshua, Bani, Sherebaya, Jamin, Akkub, Shabbetai, Hodaya, Maaseaya, Kelita, Zabud, Jozabad, Hanan and Pelaaya kon esplain di law give di pipol wey stand der dey listin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ