20 From Imma family: Hanani and Zebadaya.
Bilgah, Imma,
Dem promise sey dem go divorce dia wifes and dem offa ram as sakrifice for dia sins.
From Harim family: Maaseaya, Elijah, Shemaya, Jehiel and Uzzaya.
Dis na di list of di priests family wey kom back from Babilon: Jedaya (wey bi Jeshua shidren-shidren) and dem bi 973,
Imma family na 1,052,
Harim family na 1,017.
and Jeshua wey Jehozadak born, en fellow priests, Zerubabel wey bi Shealtiel pikin and en family membas kon build di Oga wey bi Israel God altar back, so dat dem go fit dey burn sakrifice for der akordin to wetin dem rite for God savant, Moses Law.
Imma family na 1,052;