Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 10:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Di pipol wey kom back from Babilon asept di plan, so Priest Ezra kon choose some men from among di leaders den rite dia names down. So dem sidan togeda for di first day for di tent mont kon tok about di matter

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 10:16
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Nobody tok against dis plan escept Jonatan wey Asahel born; Jahzeaya wey bi Tikvah pikin and Meshullam and Shabbetai wey bi Levi, dey support dem too.


and for di first day for di first mont, dem judge all di men wey marry wimen from anoda kountry.


I bi like papa to poor pipol and I dey setol matter even for doz wey I nor know.


“Awa law nor dey kondemn pesin unless wi don hear wetin di pesin tok or si wetin e dey do, abi nor bi so?”


For dis kind matter, una must look di kase well-well. If una find out sey dis bad tin wey happen, na true,


den make una make sure sey una kill all doz wey dey di town; plus all di animals wey dem get.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ