Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 10:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Nobody tok against dis plan escept Jonatan wey Asahel born; Jahzeaya wey bi Tikvah pikin and Meshullam and Shabbetai wey bi Levi, dey support dem too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 10:15
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make awa leaders handle di matter. Den make doz wey marry woman from anoda kountry, kom gada with di leaders and judge dem for di town for di time wey dem gri sey make wi meet, until God nor go dey vex for us again.”


Di pipol wey kom back from Babilon asept di plan, so Priest Ezra kon choose some men from among di leaders den rite dia names down. So dem sidan togeda for di first day for di tent mont kon tok about di matter


From Bani family: Meshullam, Malluk, Adaya, Jashub, Sheal and Jerimot.


Wi still get Shabbetai wey Jozabad born, wey bi oga for di work wey dem dey do outside God Temple.


Joiada wey bi Paseah pikin with Meshullam wey Besodeaya born kon ripair Jeshanah Gate. Dem fix di doors, en bolts and bars.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ