Ezra 10:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English13 And dem still sey, Di crowd too many and heavy rain dey fall. Wi nor go fit stand for outside like dis. Dis nor bi wetin wi go fit finish for one or two days, bikos wi many wey kommit dis sin. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |