Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 10:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 So di pipol shaut ansa, “Wi go do anytin wey yu tok.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 10:12
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naw, make una konfess una sins give di Oga wey bi una grand-grand papa God kon start to do wetin go make belle sweet am. Make una separate unasef from doz strenjas wey dey for awa land and drive all una wife wey nor kom from Israel tribe.”


And dem still sey, Di crowd too many and heavy rain dey fall. Wi nor go fit stand for outside like dis. Dis nor bi wetin wi go fit finish for one or two days, bikos wi many wey kommit dis sin.


For dat time, I notis sey many among Jew men marry wimen from Ashdod, Ammon and Moab town.


Dia heart nor dey loyal to God and dem nor gri keep en kovenant.


Dem turn back and dem nor kon get faith like dia papa and mama. Yu nor fit put hope on dem, bikos dem bi like bow wey don spoil.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ