Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 1:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 E give dem to Mitredat, di oga wey dey hold di palis money and e kount evritin give Sheshbazzar wey bi di govnor for Judah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 1:8
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evritin kon bi 5,400 gold, silva and oda tins and Sheshbazzar karry dem follow body as en and di pipol dey komot from Babilon go Jerusalem.


Dia leaders na Zerubabel, Jeshua, Nehemaya, Seraya, Reelaya, Mordekai, Bilshan, Mispar, Bigvai, Rehum and Baanah. Dis na di list and di nomba of pipol from each family for Israel wey kom back from Babilon:


E riton di gold and silva tins (wey Nebukadnezzar take from di temple for Jerusalem go put for en own temple for Babilon). King Cyrus riton di tins give one man wey dem dey koll Sheshbazzar, wey e choose as govnor for Judah.


So Sheshbazzar kon lay di foundashon and na since den wi don dey ribuild, but wi neva fit finish am.


Wen Zerubabel, Shealtiel pikin and Jeshua wey Jozadak born hear dia message, dem kon start to ribuild di temple for Jerusalem and di two profet help dem.


I go ponish Bel wey bi Babilon god and make am drop all di tins wey e tif and di nashons nor go woship am again. Naw, Babilon wall don fall.


For di sekond year wen Darius bi king for Persia; for di first day for di sixt mont, God tell Profet Haggai make e give dis message to Zerubabel, Shealtiel pikin, wey bi govnor for Judah and to Joshua, Jehozadak pikin, wey bi di High Priest.


So Oga God kon help Zerubabel wey bi govnor for Judah; Joshua wey bi di High Priest and all di pipol wey kom back from Babilon, so dat dem go fit do di work. All of dem kon start to build Oga God temple. Dem start di work


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ