Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 1:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 All dia neighbours give dem tins like gold, silva pot, food, animals, oda betta tins and ofrin wey dem go use take ribuild God Temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 1:6
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pipol use dia mind take give and dem happy sey dem don give many tins to God. So David kon dey happy too.


Anywhere wey Israel pipol still remain, make dia neighbours help dem. Make dem give dem silva, gold, animals and ofrin wey dem go offa for God Temple for Jerusalem.


Den wi kon go di temple for di fourt day, measure di gold, silva and di oda tins kon gi-am to Priest Meremot wey Uriaya born. Eleazar wey bi Finehas pikin and two Levi pipol; Jozabad wey Jeshua born and Noadaya wey Binnui born, dey der with am.


I si sey dem dey won make us fear, so dat wi go stop di work. But I pray kon sey, “My Oga God, make Yu give mi strent!”


So dia enemies wey bi dia oga, God kon make dem trit Israel pipol well.


Wen yu go war, yor pipol go dey happy to follow yu go fight. Na holy garment dem wear for yor body and yor pawa go dey fresh evriday like morning dew.


Israel pipol kon do as Moses tell dem. Dem ask Egypt pipol for silva, gold and klot.


God make Egypt pipol favor en pipol and dem kon give Israel pipol evritin wey dem wont. Like dis, Israel pipol karry all di propaty for Egypt follow body.


Di hands and legs wey don taya, make una make dem strong.


Make each of una give as e plan for en mind; nor bi with regret or like sey dem force am, bikos God love pesin wey dey give with happiness.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ