Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 1:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Di oda tins na 30 small gold basin, 410 small silva basin and di oda tins to take kook, na 1,000.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 1:10
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evritin kon bi 5,400 gold, silva and oda tins and Sheshbazzar karry dem follow body as en and di pipol dey komot from Babilon go Jerusalem.


Di tins wey e kount na: 30 gold basin and 1,000 silva basin for ofrin and 29 oda basin.


Dem still karry ash buckets, shovels, lamp, basins, plates and oda bronze tins wey dem dey use take make sakrifice for di temple.


Di ofrin wey e give na: one silva plate wey heavy rish one hundred and three shekel and one shine-shine silva bowl wey heavy rish seventy shekel, akordin to di sanctuary shekel. Each of dem go plenty with fine flower wey dem mix with olive oil as korn ofrin;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ