Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 8:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 I si one vishon and di tin wey I si bi like human being. From en waist go down, e bi like fire wey dey burn, while from di waist kom up, e dey shine like bronze wey dem polish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 8:2
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As I dey look, I si strong breeze dey blow kom from nort and tick kloud with tonda lite dey round am. Fire still dey der too and I si one tin dey shine inside di fire.


E take mi near am, den I si one man wey dey shine like bronze. E whole tape and stik wey dem take dey measure and e stand near di gate.


Six years afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di fift day for di sixt mont, di leaders for Judah kom meet mi for my house and at wons God Spirit kon enter my body.


En body bi like yellow jasper and en face dey shine like lite. En eye dey shine like tosh; en hand and leg bi like bronze wey dem polish. En vois alone bi like sey na many pipol dey tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ