3 Make yu keep and tie some of di hair for yor klot.
But e leave di poor pipol for di land kon give dem field where dem go plant food.
But e leave some poor pipol kon give dem vineyard and farm, so dat dem go dey work for der.
Gedalaya wey bi Ahikam pikin, I go stay en house for Mizpa kon dey with my pipol wey remain for di town.
But e leave some poor pipol for Judah make dem kare for di vineyards and farms.
Burn di third part for fire afta yor work don finish. Take anoda part kon kut am anyhow for outside di town. Den make yu skata di remainin part for air and I go use my swod take distroy dem.
Yu go still take some kon trow dem for fire make dem burn. From der, one fire go spread go all Israel family.
But di gate wey pipol dey pass enter life, small well-well and e hard to enter and na only few pipol go fit si am.”
If e go hard for God pipol to dey save, den e nor go eazy for doz wey nor dey fear God.