Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 48:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Di land wey una keep for God so, go almost long rish nine mile kon wide rish like four mile.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 48:9
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Na mi bi di priests propaty for life and una nor go give dem any propaty; I bilong to dem and evritin wey dem wont, na mi.


“Wen dem don divide di land kon give all di tribes for Israel dia share, dem go dedikate one part give God. E go almost long rish nine mile kon wide pass three mile. All dis aria go dey holy.


Dis na how una go divide di holy aria: di priests land go long rish eight and one kwota mile from west kon wide rish three and kwota mile; e go bi di same measurement from nort go sout. God temple go dey di aria centre.


“Di oda part for di land, una go keep am well. E go almost wide rish nine mile from nort go sout and e go get di same lengt from east go west, just as dem give each tribe. Di temple go dey for dis space.


for Shiloh wey dey Kanaan land kon sey, “God tell Moses sey make e give us town wey wi go stay and fields for awa animals.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ