Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 48:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 For di east side, e rish one and half mile and na three gates go dey here too: one for Josef, one for Benjamin and di oda one for Dan tribe.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 48:32
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Na twelf gates go dey Jerusalem and three-three go dey di wall for di four side for di town. Wen dem measure di nort side, na one and half mile e bi.


Dem koll di gates for di town afta Israel tribe; three gates dey nort: one for Reuben, one for Judah and di last one for Levi tribe.


Wen dem measure di sout-side, na one and half mile and na three gates dey der too: one for Simeon, one for Issakar and di last gate for Zebulun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ