Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 48:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Di land wey remain for di town, afta dem don build house put and di holy aria, na four hundred and thirty-seven and half mile for di east and four hundred and thirty-seven and half mile for di west and di pipol wey dey stay di town go use am do farm.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 48:18
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Near di Holy Place, anoda place wey almost long rish three mile and wide rish eight and five mile, go dey for Israel pipol to stay too.


Di town go get enough space, each side go long and wide rish four hundred and thirty-seven and half fit.


Anybody wey dey stay di town, no matter en tribe or who e bi, fit farm for di land.


and from dat day go, e kon make dem dey kut wood and karry wota for di kommunity and for God altar. Till today, dem still dey do dis work for where God choose sey, make dem dey woship am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ