Ezekiel 45:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 “Land go dey for di prince wey dey rule. E go get from di boundary for west for di holy aria go rish Mediterranean Sea and from di boundary for east go rish di east borda for di kountry and di lengt go bi di same with di one of di land wey dem give Israel tribe. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |