and God kon tell mi, “Man pikin, listin well-well to evritin wey yu hear and si. I go tell yu di rules and di laws for di temple. Listin well-well, so dat yu go know di pesin wey go fit enter and kom out from di temple and doz wey nor suppose enter.
Den di man take mi go front of di room wey face di nort, near di gate for di sout-side for di inna kourt. Dis na di holy room for di priests. E show mi one place for di west side for di room