Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 42:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 But for di outside wall for di building wey face di main door-mot, e long pass eighty seven fit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 42:7
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For der, e get one room wey resemble di rooms for di sout-side for di temple and dis room nor far from di rooms wey dey di west side for di temple.


One door dey under di rooms for di sout-side for di building and for di east end where di wall for start.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ