Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 42:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Dis building long rish one hundred and seventy-five fit for di nort side and wide rish eighty seven and half fit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 42:2
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di man measure outside di temple and e long rish one hundred and seventy-five fit. So from di temple back go di open space go rish di west side for di building, na one hundred and seventy-five fit.


Opposite di space wey bi thirty-five fit wey dey for di kourt for inside and outside, dem build am as three story and dem face each oda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ