Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 40:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 E measure di room for di gate and na fourteen fit. And na dis room end di gate wey dey near di temple, but di end side for di wall tick pass three fit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 40:9
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Three guide rooms dey for each gate and all of dem na di same size and all di wall wey separate dem, na di same tickness dem get too.


Den e measure di room wey face inside and na ten and half fit.


Leta, di man take mi go di Holy Place for di centre room. E measure di passage wey dem dey pass enter: e deep rish ten and half fit for each side.


Na skware shape dem do put for di Holy Place door and dem resemble each oda.


Na small-small windows wey dem dekorate with palm tree dey di wall. Dis na how di open space and di kanopy for di temple, bi like.


Di prince wey dey rule naw fit go der go chop di holy food for my present. E go enter kon pass di big room for inside, go out.”


Di prince go take some of di blood kon put am for di four korna for di altar door-mot and di door-mot wey dem dey pass enter di main kourt.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ