Ezekiel 40:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 For en front, e get one road wey pesin fit pass and three guard-room dey der. Each room na like skware wey bi ten and half fit and di wall wey separate dem tick pass eight fit. Afta di guard-room, anoda road dey wey long pass ten fit and yu go pass der go di big room wey face di temple. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |