Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 4:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Yu go turn face where yu tie di iron pan put kon tok against am sey;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 4:7
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God go use en holy pawa take save en pipol and di whole world go si am.


“Man pikin, make yu prish against di temple for Jerusalem, where pipol dey go woship. Warn Israel pipol


Make yu take one iron pan kon set am up like wall between yu and di town. Den turn make yu face Jerusalem to show sey dem nor go fit eskape wen dia enemies dey kom distroy dem. Dis go bi warnin to Israel pipol.


Burn di third part for fire afta yor work don finish. Take anoda part kon kut am anyhow for outside di town. Den make yu skata di remainin part for air and I go use my swod take distroy dem.


“Man pikin, look where Israel mountin dey, make yu tok against dem.


Siria king go plan to travel with en sojas and all of dem go get one mind. Den make e for fit distroy en enemy kingdom, e go enter agriment with dem kon give en dota to dem as wife; but en plan nor go work.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ