Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 4:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 God sey, “Man pikin, make yu take one stone kon put am for yor front den draw Jerusalem put.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 4:1
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E go happen bikos since dem build dis town kon rish naw, di pipol for dis town don make mi vex well-well, so I go distroy am.


Dis na wetin Oga God wey dey mighty tok, “Make una kut all di trees for Jerusalem trowey kon build wall round am. I must ponish dis town, bikos opreshon full am.


“Man pikin, choose two road where Babilon king go pass kom with en swod. Di two road must start from di same kountry. Do sign post make yu put am for where di roads for start kon enter di kountry.


I send my profets kon warn una with many vishon and parabol.


“Out of all di families for di eart, na only una I know and kare for and bikos of dis, I go ponish una for all una sins.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ