Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 38:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 “Man pikin tok against Gog, dat wiked prince wey dey rule Meshak and Tubal wey dey Magog land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 38:2
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jafet shidren na Gomer, Magog, Madai, Javan, Tubal, Meshak and Tiras.


Jafet shidren na: Gomer, Magog, Madai, Javan, Tubal, Meshak and Tiras.


I really sofa for Meshak town and e pain mi well-well sey I stay with Kedar pipol.


and dem go know sey na mi ponish dem. “But I go send some of dem go far nashon wey neva hear how I dey great rish or si di great tins wey I dey do. Na with my pawa, I go take send dem go Spain, Libya and Lydia with dia strong men. I go send dem go Tubal and Greece and na dem go tell doz nashons how I great rish.


God tell mi sey, “Man pikin, stand up make I tok to yu”


“Man pikin, look di sout-side for di kountry. Tok against di sout-side and en forest.


“Man pikin, turn face Ammon kon tok against en pipol.


Una do business for Greece, Tubal and Meshak kon sell una goods to get slaves and to kollect tins wey dem make with bronze.


“Meshak and Tubal dey der too and en sojas grave dey round am. Dem kill all of dem for war and dem neva sekonsaiz dem before dem die. Wen dem dey alive, dem dey make wahala, but naw, all of dem don die with shame.


So, God wey get pawa kon send mi go tell Gog wetin E tok: “Naw, as my pipol Israel dey stay for peace, yu go


Tell am sey mi God wey get pawa na en enemy.


God wey get pawa sey, “Man pikin, go tok against Gog wey dey rule Meshak and Tubal sey, ‘I bi en enemy.


God sey, “Wen all dis tins dey happen, I go give Gog one grave for Travelas Valley wey dey di Dead Sea for Israel east. Dem go beri Gog and all en sojas for der and dem go koll am ‘Hamon-Gog Valley.’


“I go set fire put for Magog land and land near di river where pipol dey stay for peace. Den evribody go know sey na mi bi God.


“Man pikin, look where Israel mountin dey, make yu tok against dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ