Ezekiel 3:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 E sey, “Man pikin, dis book wey I dey give yu so; make yu chop am till yu beleful.” I kon chop am and e sweet like honey. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
My Oga God, just as Yu dey vex for dem, na so too I dey vex and I nor fit hide my vexnashon again.” Den God sey, “Di shidren wey dey play for di street and di yong men wey gada togeda, make yu pour my vexnashon for dia body. Dem go seize and karry husband and wife go and dem nor go even sorry for old pipol.