2 So I open my mout and E kon give mi di book make I chop.
So I take di cup from God hand kon go di nashons wey God send mi go and I make all of dem drink from am.
So, Man pikin, go tok against wetin dem dey do.”
E sey, “Man pikin, dis book wey I dey give yu so; make yu chop am till yu beleful.” I kon chop am and e sweet like honey.
“So King Agrippa, I nor do strong head wen I receive dis vishon wey kom from heaven,