Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 27:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Wota surround una house and di pipol wey build una, build una like fine ship.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 27:4
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Pipol wey dey katch fish go dey sun dia net near di sea for der. Mi God don tok and dem go distroy Tyre


di town wey dey near sea where dem for dey do business with pipol from difren place. Go tell dem wetin God wey get pawa dey tok: “Tyre pipol, una dey make mout sey una fine.


Dem use wood from Mount Hermon take build di ship kon use cedar from Lebanon take do en pole.


Wen God first kreate yu, yu bin dey bihave well, until yu kon start to do bad tins.


Bikos yu fine, yu kon dey karry body up and dey bihave like fool. Na dis make mi skata yu for groun as warnin to all di oda kings.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ