Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 27:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 di town wey dey near sea where dem for dey do business with pipol from difren place. Go tell dem wetin God wey get pawa dey tok: “Tyre pipol, una dey make mout sey una fine.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 27:3
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

From Mount Zion wey fine well-well, God dey shine inside en glory.


Gebal, Ammon and Amalek pipol with doz from Filistia and Tyre.


E bi like ship for river, wey dey karry food kom from far place.


God stresh en hand go di sea kon konker kingdoms, den kommand make dem distroy all di strong town for Kanaan.


“Bikos yu fine, yu kon bigin do anyhow and dey sleep with anybody wey yu si.


Una enemies go kollect una money with evritin wey una get. Dem go break una wall kon skata all di house wey una build with betta money. Dem go take di fine stones, wood, rubi and evritin, den kon trow dem inside sea.


Dem go sing sorrowful song for una sey: “ ‘Di town wey evribody know, don skata! Na en ship bin full di sea before, en pipol bin dey rule di sea and dey make evribody fear.


Wota surround una house and di pipol wey build una, build una like fine ship.


Bikos en sin bi like drink wey dey shark pesin and na-im make dem dey sleep with who dem nor marry. Na dis make am fall and all di kings for dis eart don sleep with am and many tradas don get plenty money, bikos of di yeye life wey e dey live.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ