Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 26:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 E go skata una wall kon break una towa with iron bar.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 26:9
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E make war machine for Jerusalem wey dem take dey shot arrow with big stones from di towas and di wall kornas. E get pawa well-well, bikos pipol dey support am.


Di arrow wey mark ‘Jerusalem’ dey for en rite hand! E go-go gada rams kon ready for war. Some ram go dey di gate and dem go build betta wall kon dig many whole.


Di dust wey en horse dey kause go kover una. Di shariot nois go shake una wall as dem dey pass una town wey don skata.


Dem go distroy una town wall kon tear una towa. Den I go swip all di san-san komot der kon leave only di rock.


E go distroy una land, den e go attack una kon build wall round una town.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ