Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 26:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Pipol wey dey katch fish go dey sun dia net near di sea for der. Mi God don tok and dem go distroy Tyre

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 26:5
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, bikos una dey curse am, I go give una to anoda kountry wey go tif and skata una. I go distroy una finish, den una go know sey na mi bi God.”


I go leave only one small rock, so dat doz wey dey katch fish go dey sun dia net for der. Dem nor go build di town again. Mi, wey bi God, don tok.”


God wey get pawa sey: “I go make di town empty and nobody go stay der again. I go kover di town with wota from river.


Dem go sing dis sorrowful song for una: ‘Any town dey wey bi like Tyre? Naw e don die for sea!


So, dis na wetin mi God wey get pawa dey tok: I dey give Egypt land to King Nebukadnezzar. E go skata Egypt kon karry all di money wey Egypt take dey pay en sojas, go.


For En-Gedi go rish En-Eglaim wota, pipol dey go der go katch fish. Dem dey katch difren fish for der just as dem dey katch for Mediterranean Sea.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ