Ezekiel 16:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 ‘Dis na wetin God wey get pawa dey tell Jerusalem: “Na Kanaan land dem for born yu. Yor papa kom from Amor and yor mama na from Hit. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Afta dem don do all dis tins finish, some among Israel leaders kom meet and tell mi, Di pipol, di priest and Levi pipol neva separate demsef from di pipol wey dey di kountries wey near dem. Dem still dey do tins with Ammon, Moab, Egypt, Kanaan, Hit, Periz, Jebus and Amor pipol. Dem dey do di same yeye tins wey doz pipol dey do.