Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 13:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 God tell mi:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 13:1
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di two kings wear dia royal robes kon sidan for dia thrones for di gardin for Samaria gate and all di profets bigin profesai for dem.


Na di old pipol and rulers, bi di head, while di tail, na di profet wey dey lie waka.


So make yu tell dem, ‘Dis na wetin God wey get pawa dey tok: Evritin wey I tok, nor go tey before dem go happen! Evry word wey I tok, go must happen.’ ”


“Man pikin, make yu tok against di profets for Israel. Profets wey dey tell pipol anytin wey dem like. Go tell dem sey: ‘Make una hear God word!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ