Each of di four stand get four bronze wheel with bronze axles. Dem put bronze for di four korna wey go support di basin, den rite sometin take dekorate di wood wey support am.
En body bi like yellow jasper and en face dey shine like lite. En eye dey shine like tosh; en hand and leg bi like bronze wey dem polish. En vois alone bi like sey na many pipol dey tok.