Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezekiel 10:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 So God tell di man wey wear linen sey, “Go under di wheel make yu pak shako full hand kon go pour am for di town.” So, I look am as e dey go.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezekiel 10:2
19 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E burn God Temple, di royal palis and all di house for Jerusalem.


Make hot shako fall for dia head. Make Yu trow dem for fire or inside pit wey wota dey, where dem nor go fit komot or eskape.


E sidan on-top angel feada kon fly go; E fly go with strong breeze.


Yu go use gold wey dem melt take make two tins wey bi like angel wey get plenty feada kon put dem for di two korna for di box kover.


God go shaut well-well kon fight with pawa. Yes! E go vex kom with fire wey dey distroy, heavy rain and with big-big stone wey dey fall from heaven.


Among di creatures, e get sometin wey bi like tosh or tick fire and e just dey move. Di fire dey move from front go back, e dey shine well-well and dey bring out tonda lite.


kon move, di wheel follow dem. Even wen dem won fly, di wheel dey follow dem fly too.


Den di man wey wear linen klot, kom back kon tell God sey, “I don do as Yu sey make I do.”


“As I still dey look, dem kom set throne and Oga God wey nor dey die kon sidan put. En klot dey white like snow and en hair bi like lamb skin. En throne dey bring fire like sey di wheel dey burn.


Di angel take di basin wey dem dey burn incense put kon pak fire full am from di altar, den e trow am kom di eart and tonda with strong lite and heavy eartkweke kon happen.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ