Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 9:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Di ashes go skata like dust for Egypt and e go kause boil wey go turn to sore for Egypt pipol and dia animals body.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 9:9
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Satan live where God dey kon pak sore full Job body.


So dem gada di ashes from di firewood kon stand for Fero front. Den Moses blow di ashes for air and e kon turn to boil for both Egypt pipol and dia animals body.


Den Oga God tell Moses and Aaron sey, “Make una gada ashes from where dem for dey burn firewood, den make Moses blow dem for air for di king front.


God go ponish una with boil from Egypt, some part for una body go swell-up, eczema, ring worm and kro-kro go full una body and dem nor go fit cure una.


God go make boil wey dem nor fit cure, katch una knee and legs. In-short, di boil go kover una from head go rish una leg.


So di first angel pour wetin dey en basin put for di eart. Den di pipol wey get di beast mark and doz wey dey woship en image kon get sore wey dey pain well-well for dia body.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ