Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 9:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 But I go separate Israel animals from Egypt pipol own. No Israel animal go die.” ’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 9:4
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Nobody fit si each oda and nobody fit stand up komot for where e dey for three days. But Israel pipol get lite for where dem dey.


Di blood go bi sign sey na una dey dat house, so dat wen I si di blood, I go waka pass and I nor go tosh una wen I dey ponish Egypt pipol.


Di juju-men kon tell Fero, “Dis na God handwork!” But Fero heart still strong and sturbon and e nor gri listin to dem, just as God tok.


And for dat day, I nor go let di fly dem rish Goshen land where my pipol dey, so dat yu go know sey na mi, di Oga God dey do dis tins.


But di ice-blok rain nor fall for Goshen land where Israel pipol dey stay.


“Mi wey bi Oga God don sey na tumoro I go do dis tin wey I tok.”


True-true God do dis tin for di next day. All di animals for Egypt pipol farm die, but no one for Israel pipol own, die.


Na mi stop di rain to fall for una land three monts before una go harvest wetin una plant. Sometaims, I dey let rain fall for one town or field and di oda town go dry well-well bikos I nor allow rain fall for der.


Den my pipol go si di difren between good and bad and between doz wey dey serve mi and doz wey nor dey serve mi.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ