Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 9:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 But I know sey yu and yor savants neva still dey fear God.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 9:30
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Moses ansa, “I go leave yu go pray to God and tumoro, all di fly go komot from Fero, en savants and en pipol, so-far yu nor go deceive us again or nor let us go sakrifice to awa God.”


If pesin dey honbol and faithful, God go forgi-am en sins. If yu dey fear God, yu nor go gri do bad tins.


Even if Yu sorry for wiked pipol, dem nor go still learn how to do wetin dey rite and even for where raitious pipol dey rule, wiked pipol still dey do wiked tins; dem nor dey si God glory wey dey kom.


Why Yu make us komot from yor plans and ways? Why Yu make us sturbon like dat, sotey wi turn from Yu? Make Yu kom back, bikos of doz wey dey serve Yu and bikos of di pipol wey bi yor own.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ