Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 9:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 So make una help mi beg God, bikos di strong tonda and ice-blok too mush and I go free una and una nor go stay here again.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 9:28
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Jeroboam tell di profet, “Abeg! Make yu pray to di Oga yor God for mi sey, ‘Make E heal my hand!’ ” So di profet pray to God and di king hand kon strait again.


Make una forgive mi for dis last time and pray to di Oga una God, so dat E go remove dis sofa from mi.”


Den Fero send for Moses kon tell am, “Make una go serve di Oga una God, both una and una family, but una animals go dey here for Egypt.”


So dem bring Moses and Aaron kom back kon si Fero and e tell dem, “Make una go serve di Oga una God. But na wish pipol dey follow una go?”


God kon tell Moses, “I go bring di last wahala to take ponish Fero and Egypt pipol and afta dis one, e go free una. E go drive una komot with evritin wey una get.


Den Fero koll Moses and Aaron kon sey, “Make una go sakrifice to una God inside di land.”


Fero kon sey, “I go let una go sakrifice give di Oga una God inside di wildaness, but una nor go-go too far. Make una pray for mi too.”


Di frog go trobol yu, yor pipol and all yor savants for dis land.” ’ ”


Den Fero koll Moses and Aaron kon tell dem, “Make una pray to God make E remove all di frog from mi and my pipol and I go allow una go sakrifice to am for di wildaness.”


Make yu help us beg God, so dat E go kom save us, bikos King Nebukadnezzar for Babilon dey kom attack us. May bi God go do en mirakle, just as E do before kon stop King Nebukadnezzar, so dat e nor go kom attack us again.


Den di pipol go meet Moses kon sey, “Wi don sin, bikos wi don tok against God and yu. Make yu pray to God make E take di snake komot from where wi dey.” So Moses kon pray for di pipol.


Simon tell Pita, “Make yu pray to God for mi, so dat di tin wey yu tok so, nor go happen to mi.”


Dem kon tell Samuel, “Make yu help us pray to God, so dat all of us nor go die, bikos wi don add join awa sins, wen wi ask for king.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ