Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 9:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Doz wey bi Fero savants wey dey fear God word kon rush go gada dia savant and animals enter house.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 9:20
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Fero go inside en house back. E nor even allow wetin happen worry en mind.


But di rest ones wey nor bilive Oga God word kon leave dia savant and kattles for outside.


True-true God do dis tin for di next day. All di animals for Egypt pipol farm die, but no one for Israel pipol own, die.


Pipol wey nor dey listin to advise dey ask for trobol, but doz wey dey respet di law, go susid.


E betta well-well to get wisdom and undastandin, dan to get gold and silva.


bikos God go judge dia kase for dem kon ponish doz wey dey treaten dia life.


Wise pipol dey si trobol dey run, but foolish pipol go run enter kon sofa pain.


Na faith make Noah build ark afta God warn am about wetin go happen. E obey wetin God tok and na di ark save en and en family. Na di same faith Noah take kondemn di world, kon inherit di raitiousness wey dey kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ