13 God kon tell Moses, “Make yu get up for early morning go meet Fero kon tell am, ‘God wey bi Hibru pipol God sey, “Make yu let my pipol go woship mi!
and I tell yu sey, “Make yu allow my pikin dem go, so dat dem go-go serve mi, but since yu nor gri make dem go, I go kill yor own son!” ’ ”
So make yu prepare yorsef go meet am for morning wen e dey go River Nile korna and make yu hold di stik wey shange to snake for yor hand.
God tell Moses, “Make yu wake-up for early morning go meet Fero as e dey go di river kon tell am, ‘God sey, “Make yu let my pipol go serve mi!
Den Oga God tell Moses, “Go meet and tell Fero sey, ‘God wey bi Hibru pipol God sey, “Make yu let my pipol go serve mi!
Bikos if yu nor gri let dem go and yu kontinue to hold dem,