Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 9:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 So dem gada di ashes from di firewood kon stand for Fero front. Den Moses blow di ashes for air and e kon turn to boil for both Egypt pipol and dia animals body.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 9:10
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di juju-men nor fit stand for where Moses dey, bikos of di boil wey full dia body and Egypt pipol own.


Den Oga God tell Moses and Aaron sey, “Make una gada ashes from where dem for dey burn firewood, den make Moses blow dem for air for di king front.


Di ashes go skata like dust for Egypt and e go kause boil wey go turn to sore for Egypt pipol and dia animals body.”


God go ponish una with boil from Egypt, some part for una body go swell-up, eczema, ring worm and kro-kro go full una body and dem nor go fit cure una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ